LyricsNigeria Gospel Music

Bet On You – Jlyricz [Download]

Bet On You – Jlyricz

[Music + Lyrics] Bet On You – Jlyricz

Prolific Nigerian gospel singer, songwriter, and recording artiste, Jlyricz, hits the gospel scene with a new single and well-written lyrics titled, “Bet On You,” produced by budding hitmaker, Spice Kay.

The self-composed song, his fifth(5th) single of 2024, is a smooth groovy Christian Afropop song inspired by 1 Peter 5:6-7.

In his words; “The song talks about total dependence on God and casting all our cares on Him and being ready to lose everything without if He is not a part of it.”

Jlyricz says he has a couple of projects for the year and details will be revealed in due course.

 

 

BUY/STREAM HERE

 

 



 

 

Share with colleagues.

Comment on this post below.

 

 

 

 

https://ia600403.us.archive.org/24/items/bet-on-you-jlyricz-www.-amen-radio.net/Bet%20On%20You%20%E2%80%93%20Jlyricz%20%5Bwww.AmenRadio.net%5D.mp3?_=1

Lyrics: Bet On You by Jlyricz

I don put all of my bets on you on you
I don put all of my eggs on you on you
I no mind if I go lose

Everything wey dey my view
And if dem ask me to choose
I will always go choose you

March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Every other day every other day na na
Every other day I put my eggs on you

I put my eggs on you my eggs on you
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Shout am shout am shout am shout am

Every other day I put my eggs on you

Shey na me be dis
Wey been dey down
When my world was upside down
I no fit believe

How my life turned
From the dark times into the light
Everybody wey dey look down on me
All of them dey look up now

All the things wey been dey stop me
My God don turn around

Everybody come around
Let me tell you all about
My God wey dey do good every other time

Everybody come around
Let me tell you all about
My God wey dey do good every other time

You know my story
You know my journey
You know I no fit do without my Daddy

You know my story
You know my journey
You know I no fit do without my Father

I don put all of my bets on you on you
I don put all of my eggs on you on you
I no mind if I go lose

Everything wey dey my view
And if dem ask me to choose
I will always go choose you

March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Every other day every other day na na
Every other day I put my eggs on you

I put my eggs on you my eggs on you
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Shout am shout am shout am shout am

Every other day I put my eggs on you

 

 

 

the authorAmenRadio
Ethical journalists and We specialize in the gospel media, studied the ropes of Broadcasting, Copy writing, Script writing, Voice Over Artiste. Internet Radio Broadcasting guru and decent sound engineers. Guess What? Its fun having you visiting AmenRadio Website. We appreciate your financial support.

Leave a Reply

Exit mobile version