Christian Music

Stanflux Releases New Music “My Body”

Gospel Music: My Body - Stanflux | AmenRadio.netDownload New Gospel Music: My Body - Stanflux

Gospel Music: My Body – Stanflux [FREE DOWNLOAD]

Gospel music minister and Choreographer Lawrence Stanley Osiwu also known as “Stanflux” has unveiled his latest single titled ”My Body”.

According to him, this latest single was inspired by a great woman – Rev. Mrs. Akenzuwa. It was on a faithful Sunday while giving her testimony of how God delivered her husband from the danger of death… She sang and said e go reach your body as e don reach her body…And that was it…the song was born.

Stanflux, as he is fondly called by fans and admirers, is a beautiful song writer with over 15 songs. He released his first video on October 1st, 2015 titled “Arise“.

FACEBOOK USERS: DOWNLOAD HERE

Lyrics: My Body – Stanflux

Verse 1:
This God wey me and you dey serve
He’s not a man, not a man that He should lie
As He talk am no so He go do am oh
So Make you wait, e go soon be your turn
Come and see wetin my God do for me
He filled my heart with Joy
N filled my mouth with praise
Abeg come celebrate, follow me dey jubilate ooo
As He do my own for me, He go do your own for you

Chorus:
As e don reach my body eh eh eh eh eh
e go reach your body e go reach your body

Verse 2:
Why I no go shout, shout for joy
Gave me a brand new
Took away my every pain
Every thing don turn around turn around turn around turn around
Leh leh leh leh leh all for good oo
Na better I dey see ah ah ah
Na double double blessing I receive ooo iyeh eh eh eh
My heavenly father, you carry my matter
Your love you dey show me dey make me better, dey make me better
I yeh I yeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh
E don reach my body eh eh
E go reach your body e go reach your body…..
E don reach my body eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
E go reach your body e go reach your body….

Follow On Twitter: www.twitter.com/amenradio1
Like Facebook Page: www.facebook.com/amenradio
Follow on Instagram: www.instagram.com/amenradio1

 

the authorAmenRadio
Ethical journalists and We specialize in the gospel media, studied the ropes of Broadcasting, Copy writing, Script writing, Voice Over Artiste. Internet Radio Broadcasting guru and decent sound engineers. Guess What? Its fun having you visiting AmenRadio Website. We appreciate your financial support.

Leave a Reply

Exit mobile version