Gospel Music + Lyrics: Jesus Love – MaryJane [Mp3 FREE DOWNLOAD]
MaryJane releases this brand new gospel song titled “Jesus Love”.
The song which “inspires us through its folk rhythm and sound while speaking of the love of Jesus”.
MaryJane released her debut album in 2016 titled Satisfied and ever since has been working to push beyond boundaries with her music.
Listen, Download and Share with colleagues.
Comment on this post.
Lyrics: Jesus Love By MaryJane
My Life Don Beta,
Jesus Die For Me O,
Him Blood Don Pay For Every Sin Wey I Commit,.
Satan Say, I No Qualify For Any Blessing O,
Jesus Say Na Lie,
Because Him Blood Don Pay
Chorus:
Call: If No Be Jesus Wey Die For Me O,
Res: Where I For Dey
Oh Jesus Your Love Dey Carry Me Dey Go.
Call: If No Be Wetin Him Do For Me Ooo,
Where I For Dey
Oh Jesus Your Love Dey Carry Me Dey Go
Promotion Come Satan Say I No Qualify Ooo,
Jesus Say Na Lie Because Him Blood Don Pay
Healing Come, Satan Say I No Qualify Ooo,
Jesus Say Na Lie Because Him Blood Don Pay
Repeat Chorus Please
Verse 3:
He Prepare A Table For Me In The Presence Of My Enemy Ooo,
He Say Make I Enjoy , Make I Dey Jolly Dey
No Be Only That Goodness And Mercy They Follow Me Ooo,.
All The Days Of My Life As I Tanda For Him House.
Repeat Chorus
Call & Res: Your Love Dey Carry Me Dey Go (6×)
Carry Me Dey Go, Love Carry Me Dey Go, Dey Go, Dey Go…
Carry Me Dey Go Love Of Jesus Carry Me Dey Go, Dey Go, Dey Go,
Carry Me Dey Go Doctor Jesus, Carry Me Dey Go, Dey Go, Dey Go
Love Carry Me Dey Ooo,.
Dey Go, Dey Go, Dey Go.
Repeat
(Ifunanya Gi, Your Sweet Love, Ima Obong, Ife Oluwa, Your Love Dey Tortori Me For Belle)
(Eleghe Nnu, Eleghe Sugar, Osogbulam, Ona Atom, Onatom Nigi Nigi)
Follow On Twitter: www.twitter.com/amenradio1
Like Facebook Page: www.facebook.com/amenradio
Follow on Instagram: www.instagram.com/amenradio1

![On A Journey - Apphia Queenz [www.AmenRadio.net]](https://i0.wp.com/amenradio.net/wp-content/uploads/2026/06/On-A-Journey-Apphia-Queenz-www.AmenRadio.net_.jpeg?resize=272%2C170&ssl=1)




