LyricsNigeria Gospel MusicVideo

[Music + Video] Everything (Amen) – Timi Dakolo

Everything (Amen) - Timi Dakolo

Everything (Amen) - Timi Dakolo

Download: Everything (Amen) – Timi Dakolo

Talented amazing singer, Timi Dakolo shares a brand new song and video tagged “Everything” (Amen) produced by Cohbams Asuquo.

Returning to the music scene after a hiatus, Timi returns to the music scene with this new motivational/prayerful song.

The singer offers up this thoughtful masterpiece with video and lyrics.

 

Share with colleagues.

Comment on this post below.

 

 

 

See Video HERE.

 

Lyrics: Everything (Amen) By Time Dakolo

Everything you put your hand (go work)

Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen


You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work


Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss

Res: Amen Amen Amen

Every hustler get hin day
Res: Day day
Wey the hustle go come dey pay
Res: pay pay


Your own e no go tey

Res: Amen Amen Amen
If you dey find work do your own

Res: oh oh


God sef go do hin own
Res: oh oh
And flesh go cover bone

Res: Amen Amen Amen

If you believe it say Amen

Res: Amen
If you believe
It say Amen


Res: Amen
If you believe
It say Amen

Res: Amen Amen Amen

Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss


Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)

Res: Go work
Your Name go open doors


Res: Amen
You sef go be a boss

Res: Amen Amen Amen
Sister wey one marry since


Res: since since
Aunty wey dey find pikin

Res: kin kin
One day you go born twins


Res: Amen Amen Amen
Tenant wey don loose hin job

Res: job job
Landlord come dey do like god


Res: God god
One day you go be Landlord

Res: Amen Amen Amen
Good News go locate you


Res: Amen
Watch and see e no go tey

Res: Amen
If you believe it say Amen


Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)

Res: Go work
Your Name go open doors


Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)


Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss


Res: Amen Amen Amen
Hummmmmmmm
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
(oohh ai Ohhh ai Ohhh ai)


Ahhhhh ahhhhhh ahhhhhh

(Amen Amen Amen Amen Amen Amen)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
Long life go follow you


Res: Amen
Strangers go favour you

Res: Amen
Great Men go honour you


Res: Amen Amen Amen
One day you go sign the cheque oh
Res: Amen
You sef go drive that benz oh


Res: Amen
This life go still make sense oh

Res: Amen Amen Amen
Your children go make you proud oh


Res: Amen
Bad people no go pull you down oh
Res: Amen
One dey go run this town oh


Res: Amen Amen Amen
You sef go spray me money
Res: Amen
Baby go call you honey

Res: Amen

You sef go host the party
Res: Amen Amen Amen
Dangote go be your friend

Res: Amen


Otedola go be your friend

Res: Amen
Adenuga go be your guy

Res: Amen Amen Amen


Elumelu go be your guy
Res: Amen
Abdulsamad go be my guy

Res: Amen

Rabiu go be my guy

Res: Amen Amen Amen
Your life no go end in shame

Res: Amen

Your business go bring you gain
Res: Amen
If you believe it say Amen

Res: Amen Amen Amen

Amen

 

 

AmenRadio
the authorAmenRadio
Ethical journalists and We specialize in the gospel media, studied the ropes of Broadcasting, Copy writing, Script writing, Voice Over Artiste.Internet Radio Broadcasting guru and decent sound engineers.Guess What? Its fun having you visiting AmenRadio Website.We appreciate your financial support.

Leave a Reply