Download: I For Don Go – Godsprince
Enugu State-born music artiste, Mba Godsprince Ejike formerly “Laptug” returns after a hiatus and drops a new and beautiful inspirational song titled “I For Don Go” produced by Negro.
Talking about the inspiration behind the song, Godsprince reveals that “if not for God being on our side, the devil would have taken advantage of us which is the English explanation of the title of the song “I For Don Go.”
This beautiful blend of hip hop and rap is coming after a long break from the music scene when he dropped his last song “The Sweetest” in 2018.
The song is accompanied by an amazing video shot and directed by Charlie Gold.
See Video HERE.
Lyrics: I For Don Go By Godsprince
Intro:
Oh na na na eh
Godsprince dey so
Ah ah eeeeh
Oh na na na
Chorus:
If to say me i no like am oh
I for don go, go far away
(Far away, far away) (2x)
Wetin you do for me i like am ooh (Ayaya hey) (2x)
Only you baba dey sweet my heart oh
You dey sweet my heart oh
Baba you dey sweet my heart oh
My heart oh (4x)
Verse 1:
I no dey lie oh
Naso you dey do me
Your love is so perfect natural truly choose me and use me
From any entanglement loose me
Eyah na your hand wey I dey eyah
Everyday this is my prayer
Ino go forget my head dey dia
E dey dia eh
Hook:
Na you be my first love
You’re my anchor
You come pave my way
You show me life you show me death but na your side I dey
If no be you water for carry be go aaiih
Far away
[Repeat Chorus]
Verse 2:
If no be God oh
Wey I for be oh
Na ground i for dey (eya aiye)
Listen let me tell you watagwan (what happen)
In my family we’re four but am only son
I ran away like prodigal son but am back on track
Whom God has blessed my brother no man can curse
[Repeat Hook]
[Repeat Chorus]