New Music – iBam Remix – Zino J feat OkeySokay
LYRICS – iBam Remix
INTRO: by Zino J.
Zino J. and OkeySokay
iBam remix
Deep voice: Dr. SaJ on the beat
Backup Harmony: iBam
Lead: if you think sey we too bam
Response: Eh!!!!!
Lead: Baba God make too bam
Response: Eh!!!!!
Lead: And you think sey the matter for hand
If you give am to God
E go settle am
Response: Eh!!!!!
Echo: if u think sey na money
Dey make me dey jolly
Or you think sey na property
Dey make my body totori
VERSE 1 by Zino J.
I don come again
OkeySokay & Zino J
The thing wey my God do me,
You need hear am again
Sometime before
Things hard no be small
I hustle! I hustle! I hustle!
But nothing work
When I cried for help
Nobody gree to help
Everybody dey busy dey go
OYO was my own
Naim I remember say
“Diariz God Ooo”
As I cry give God
Now see as I dey hot
CHORUS:
on Monday iBam
Tuesday iBam
Wednesday iBam
Thursday iBam
Friday iBam
Saturday iBam
Sunday iBam
Everyday iBam
{repeat Echo}
VERSE 2 by OkeySokay
I’m feeling good
Breaking bread & sipping wine
So refreshed & so divine
I raw before
I’m now refine
iBam Bam
Mimo water I shak am
Omo! You self go need am
Make u drink & dey bam
Everybody come follow me take am
From the east & the west
Oya take am
If you drink from the well
You go dey bam
Oya north south
Take it!
Oh my Jesu
As we hang with you for plank
Now we smiling to the bank
Cos Ur blessings full for tank
We say thank You
BRIDGE:
Abo (means “clap” in isoko language)
Aka (means “clap” in igbo language)
END: All na cos sey
God dey
Him dey
My Papa dey
iBam
SONG INFO
Song written and composed by Zino J.
OkeySokay wrote and mixed verse 2
The beat was produced by Dr. SaJ @ Whitedot studio
Song was recorded @ Whitedot studio & OrangeVille studio
Song mixed and Mastered by Zino J. @ Whitedot studio
Zino J. appears courtesy of SuperHigh Records
OkeySokay appears courtesy of OrangeVille Music
DOWNLOAD HERE: iBam remix | Zino J. ft OkeySokay (@emozino @okeysokay) [www.AmenRadio.net]
Follow on Twitter: www.twitter.com/amenradio1
Like Facebook Page: www.facebook.com/amenradio