LyricsNigeria Gospel MusicVideo

This Year – Tmax [Download]

This Year - Tmax

This Year - Tmax
[Music + Lyrics] This Year – Tmax

Sensational Award winning and international Afro-Gospel Artist Tmax releases another trending and prophetic song titled “This Year”.

The song has got people on their feet dancing and declaring blessings into their year.

Make sure you download this song and join the train. Make your video on social media with it and spread the good news. Jesus is our advantage.

 

 

 


Telegram Follow

 

Share with colleagues.

Comment on this post below.

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

 

See the Video HERE:

 

 

\Lyrics: This Year By Tmax

This year na my year
And let the whole world hear
I say no to fear baba God
e don shoot my shot

Help me say na my year
Na my year
No more loss
Na my year

Verse 1
Same God way divide red seat
Na the same God way been make blind see
If you see wetin men don see
You go believe say this God nothing fit shake am

Nothing way e no fit do
God of my today, yesterday and forever
E no dey play ten te but everything wey e do 10/10

So this year i wanna pray more in the Holyghost
Get high in the Holyghost
Sing praise in the holyghost
Just do my thing with the Holyghost

I go hard when i fast
I go hard when i pray
And when i dance my dance
I’m gonna dance like david danced

Chorus
This year na my year
And let the whole world hear
I say no to fear baba
God e don shoot my shot

Help me say na my year
Na my year
No more loss
Na my year

Verse 2
I believe in the word
And e dey work wonders
I go top up my faith
Exodus, leviticus, Numbers

Put on the whole Armour
E don set when i wear my canvas
This year na my year
The thing way God go do you sef you go hear

E go be like action film
And na we be the actor
No matter how e be, no matter wetin sup actor no dey die

Chorus
This year na my year
And let the whole world hear
I say no to fear baba God e don shoot my shot

Help me say na my year
Na my year
No more loss
Na my year

Verse 3
i wanna pray more in the Holyghost
Get high in the Holyghost
Sing praise in the holyghost
Just do my thing with the Holyghost

I go hard when i fast
I go hard when i pray
And when i dance my dance
I’m gonna dance like david danced

So this year i go get good health
I go get long life
I go get money
E go be like say i do something

Yes i do something
I was soaked in the blood of Christ
Now I’m blood insured
And you know that I’m made for life

Chorus
This year na my year
And let the whole world hear
I say no to fear baba God
e don shoot my shot

Help me say na my year
Na my year
No more loss
Na my year

AmenRadio
the authorAmenRadio
Ethical journalists and We specialize in the gospel media, studied the ropes of Broadcasting, Copy writing, Script writing, Voice Over Artiste.Internet Radio Broadcasting guru and decent sound engineers.Guess What? Its fun having you visiting AmenRadio Website.We appreciate your financial support.

Leave a Reply