Gospel Music: My Body – Stanflux [FREE DOWNLOAD]
Gospel music minister and Choreographer Lawrence Stanley Osiwu also known as “Stanflux” has unveiled his latest single titled ”My Body”.
According to him, this latest single was inspired by a great woman – Rev. Mrs. Akenzuwa. It was on a faithful Sunday while giving her testimony of how God delivered her husband from the danger of death… She sang and said e go reach your body as e don reach her body…And that was it…the song was born.
Stanflux, as he is fondly called by fans and admirers, is a beautiful song writer with over 15 songs. He released his first video on October 1st, 2015 titled “Arise“.
FACEBOOK USERS: DOWNLOAD HERE
Lyrics: My Body – Stanflux
Verse 1:
This God wey me and you dey serve
He’s not a man, not a man that He should lie
As He talk am no so He go do am oh
So Make you wait, e go soon be your turn
Come and see wetin my God do for me
He filled my heart with Joy
N filled my mouth with praise
Abeg come celebrate, follow me dey jubilate ooo
As He do my own for me, He go do your own for you
Chorus:
As e don reach my body eh eh eh eh eh
e go reach your body e go reach your body
Verse 2:
Why I no go shout, shout for joy
Gave me a brand new
Took away my every pain
Every thing don turn around turn around turn around turn around
Leh leh leh leh leh all for good oo
Na better I dey see ah ah ah
Na double double blessing I receive ooo iyeh eh eh eh
My heavenly father, you carry my matter
Your love you dey show me dey make me better, dey make me better
I yeh I yeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh
E don reach my body eh eh
E go reach your body e go reach your body…..
E don reach my body eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
E go reach your body e go reach your body….
Follow On Twitter: www.twitter.com/amenradio1
Like Facebook Page: www.facebook.com/amenradio
Follow on Instagram: www.instagram.com/amenradio1


![Our Father - Jeremiah Usen [www.AmenRadio.net]](https://i0.wp.com/amenradio.net/wp-content/uploads/2026/10/Our-Father-Jeremiah-Usen-www.AmenRadio.net_.jpeg?resize=272%2C170&ssl=1)
![Holding Me – Meltudvo[www.AmenRadio.net]](https://i0.wp.com/amenradio.net/wp-content/uploads/2026/10/Holding-Me-%E2%80%93-Meltudvowww.AmenRadio.net_-1.jpeg?resize=272%2C170&ssl=1)
![Home – Aghogho [www.AmenRadio.net]](https://i0.wp.com/amenradio.net/wp-content/uploads/2026/10/Home-%E2%80%93-Aghogho-www.AmenRadio.net_.jpg?resize=272%2C170&ssl=1)
![Grace & Mercy – Evans Ogboi [www.AmenRadio.net]](https://i0.wp.com/amenradio.net/wp-content/uploads/2026/10/Grace-Mercy-%E2%80%93-Evans-Ogboi-www.AmenRadio.net_.jpg?resize=272%2C170&ssl=1)
![To Be Praised – David Pulley Ft. Dreysongz & The Epoch House Choir [www.AmenRadio.net]](https://i0.wp.com/amenradio.net/wp-content/uploads/2026/10/David-Pulley-ft-Dreysongz-The-Epoch-House-Choir-To-Be-Praised1.jpg?resize=272%2C170&ssl=1)
![Becoming My Identity - Min Ololade Lomark [www.AmenRadio.net]](https://i0.wp.com/amenradio.net/wp-content/uploads/2026/09/Becoming-My-Identity-Min-Ololade-Lomark-www.AmenRadio.net_.jpg?resize=272%2C170&ssl=1)